@ElevateAnalyst Oga u dey make noise ooo
U don forget say na 2 teams dey mary u
Wait make city meet u fit 🩵🩵🩵
Normal win wey dem dey win u regularly e reach dis one u dey cry 😢
@mrdaniel989 I like d lineup
N bro u need to kn dat other player need playing time u can’t always dat d key ones
Dis is d reason we have d squad depth
Their can come from d bench n also change d game
Dis helps those key players stay full fit for d Manchester derby