19yr Old boy con reason like he dey 25
Parents wey send their pikin go school no go sabi the kind suffer the pikin deh pass through
20k no fit carry person for 1week again, no be life we dey live for this country
omo tinubu must go!!
It’s funny how you can pass the same people in your neighborhood every day without saying a word, yet the moment you run into them somewhere else, you greet each other like close friends.