@Mautiin01 To all the guyz wey dey think say Dem fit run am till dawn, I wish Dem go fit experience this type of person, na body go tell them say it's beyond wat their mind can control... ๐ ๐
No dey carry woman wey u no marry put for house... Mean while na school Dem send am or na another place Dem think say she dey... My guy u go reach hell and if u survive ๐๐คฃ ๐ค
@yabaleftonline I pity the guy wey dey bed, na cruise and fun until the unthinkable happens which does one's in a blue moon. Firstly, it will be difficult locating her cause of her lies. Secondly, the guy on the bed go explain tire on how she came to her place and the unthinkable happened.
@yabaleftonline Blood for 50 thousand naira.. blood that I do donate voluntarily once a year then for like 3 years for free .. not surprised, had an accident once, nobody came to rescue us we came out of the car ourselves only to find street thugs trying to steal from my car even after injuries