@INDEED_T U suppose think well before you tweet dis kind thing. Shey na Iyabo Ojo dey at fault or the useless king wey never see celebrities before.. wey shake hands with her
@ThaOracleOfAges If na like this , people go don get money die for your lineage. Beside u self know go talk am out. So who go come rich pass among your siblings?