@PlutoFirst_Son@OURFATHER_NG@ChuksEricE Smh so dis is police work ? popo dey tell person babe y e dey follow am nd e say e nid permission to record u nd dem are mad No worry una two go fall victim
@vally199@PoojaMedia D fact they can’t sing it or your fave song is popular in naija doesn’t make it the best in Africa or the world, have you checked the streams u wan compare 90 million to 400 million streams haba with you don’t even stand a chance
@PoojaMedia wen tems and burna win were we united ? Una go jus dey talk rubbish that her song is good and had more streams which one is not half as good bcos d noise we make and call it music 30bg fans sori make una Oga go sing better mayb he might win or stop submitting his music
@maxuzventure@RealChiefPriest Lol bcos ur fave no win make una learn to appreciate other ppl work if una no blind una eyes with rubbish and fake news you would have known her song had more streams than your fave
@itsSh0la Bcos ur a David fan shouldn’t make u ignorant rest of d world know d song only Nigeria is not the world go check the streams and you will see