@Baggio490@Antonymousxo@notdokun 💯 I don tell girl wey like me sey I get babes…lowkey I really wanted her on my roaster but the billing that started coming ..it turned to a ‘nor be only me they, Mek archive Wetin I fit archive from this guy ‘ type of friendship..I nor drop money and we stopped talking
@notdokun This shows you don’t be having girls around you..leave them in their fantasy land ,Mek dem think Wetin dem wan think about you…you nor gats Dey mumu yourself Dey lie sey u get girls just to boost your value.she knows b4 asking..you’re not playa material..my boy