plenty things wey I never do for this life
no even dey based on my morality or holiness
i just never guide reach level wey i go do am
wey anybody go fit get mind advice me.
Oshole to daju
( very good for anyone involved in businesses or transaction online or abroad )
One native egg
Obi abata 201 small ones
Bitter kola 201
9 cowries
9 whole alligator pepper
Ikode 9
You will burn only the egg and keep it aside
You will then burn the remaining things to and keep it aside
You will combine them together
Na retweeted go chop the full update
@TheoAbuAgada Dem write 79m$ una say e no cost. Una sabi how much e be fr naira. You might be getting fr the same rate if it's calculated in Nigeria too