@Upperechelonz@rich4ever50@seyikanbai He be like say he no wan better for you … Oya go back to that comment and tell us wht point he was trying to make that’s different from wanting to make a mockery and look for other people to comment similar thing and make a big deal out of it
Of everything that went down
@rich4ever50@seyikanbai and that’s all you saw ? Right ?? Naso wahala go take enter for you when you meet your helper and Atleast peller found a way around it and still made it remarkable, yours will be the opposite ….
@feranmiwest1@horlyblack01@Omah_Sam03@grok You see say your mama daft , song wey dem release for early last year , make he still dey chart abi ?? Your your mentor drop song last month and he no Dey chart again but na song of 2025 suppose dey there ?? Mumu
@TAjiloseda@NSNVINC@NSNV_Y_K@grok I no get point but you no fit answer my question.
Which of this artist dapper blow ?Which year you begin to hear the name dapper ?
Seyi vibes of 2017 2018 na him your mama get mind dey talk dapper? If I continue I go just dey swear for you the more. hatred no make una think
@TAjiloseda@NSNVINC@NSNV_Y_K@grok Wait so let’s assume say na label sef he sign … so na dapper blow seyi vibes ? Na dapper sing chance ?? Oml and rybeena are under dappper label , na dapper blow tow of them ?? Ti blaze was under dapper , so na dapper blow t.i blaze ?? Wait shey Ogun wan kill una mama ni ??
@Olamile76809786@NSNVINC@NSNV_Y_K@grok So na dapper blow seyi ??
Una dey craze ?? You sabi who dapper be before he became distributor for seyi in 2022 ??