@Tobzzy212 E get the kind lifestyle I show my babe and her friends them no fit ever gree say I no get. If I tell her say i no get she go think say I no wan give her talk go just die like that ๐น๐น
@UchennadRapper@Big_chris001@BlaqBonez I was a witness earlier this year at Moec Wave. The Hynezz shenk Fans Wey Dey call em name because em carry Lexus Rx350 Em and Him Guy. Omo that night pain me ehh for upcoming wey never see light
@iam_OluwaYinkox@big_tyrod@thedebuthub Wetin concern Zino achievement with me?
But why u go Dey condemn who done better pass your generation? Omo Favoritism go really do Una plenty things o ๐๐คง