Top Tweets for #WayRay
@wayray44051 ของท่านก็สวยนะคับ
@educatedtailor2 Omo you dey count wayray 😂
Wayray cant run o tun aura farm
@alhaqeeqy_ I say na me happy pass as them beat the wayray
@alhaqeeqy_ Wayray don drink lakoko, see hin eyes
@alhaqeeqy_ Chai no be lie oo
And i get some wayray behavior for hand 🤔
@rynenzo Go get a good shower wayray
Wait, where is the defensive narrative coming out from?🙄 Omo una ya wayray gan o😂
Just the kind of shot that keeper needed to calm him down. Wayray wan turn prime Oliver Kahn for our hand🤨😏
@KingbossaVibez wayray don taste rubbish 😂😂😂😂
Na odegaard una dey shout about all season. Eyin wayray!😡🤨
@Gasolixenergy This nedu na wayray
He say you go off fan day fan yourself
@opeoluwa379 Wayray omo , Oni code Oran
We just dey use wayray play this game😮💨
“A spacious room and parlor self contain”
Wayray agent wey don put phone for panorama mode, bloody liars.

Forget that your wayray girlfriend…get yourself some cute dogs for your mental health instead.

@section_027 Wayray 😂
@Tavin_x1 And this Wayray no get blue tick oo. Una just Dey fool for the love of the game
If you never receive any message like this.
You no know wetin God do for you.
Pls wayrays fit raise your hope from the dead. 🥹🥹🥹

That Auba guy when e first enter my team the Wayray be like the second coming of eto after 3 games baba just off
@ChimmieeHQ Shebi them say the wayray na doctor for abroad?
Last Seen Hashtags on Sotwe
Most Popular Users

Elon Musk 
@elonmusk
239.7M followers

Barack Obama 
@barackobama
118.6M followers

Cristiano Ronaldo 
@cristiano
114.3M followers

Donald J. Trump 
@realdonaldtrump
111.7M followers

Narendra Modi 
@narendramodi
106.9M followers

Rihanna 
@rihanna
98.6M followers

NASA 
@nasa
92.1M followers

Justin Bieber 
@justinbieber
91.7M followers

KATY PERRY 
@katyperry
89.9M followers

Taylor Swift 
@taylorswift13
83.9M followers

Lady Gaga 
@ladygaga
75.4M followers

Virat Kohli 
@imvkohli
73.3M followers

Kim Kardashian 
@kimkardashian
70.8M followers

YouTube 
@youtube
68.6M followers

Neymar Jr 
@neymarjr
66.3M followers

Bill Gates 
@billgates
65.1M followers

Selena Gomez 
@selenagomez
63M followers

The Ellen Show
@theellenshow
62.1M followers

CNN 
@cnn
61.7M followers

X 
@x
60.6M followers

















