IN CHURCH!? 😂😂
A whole man get option between 3 holes and 2 holes… still choose 2.
Like dem offer you 3 million or 2 million, you pick 2 million.
Ko normal o!
This one no be love, na decision wey no get sense.
Who else dey see this one like me?
For that Barca team next season, na only Yamal be constant starter 😂😂😂
Iffu like go one mumu injury , you go sweat bfr you see shirt again
Alvarez Raphinha Gordon Yamal Ferran Rashford Fermin Olmo 😂😂
Make dem loan Roony badaghji abeg