@tundepapiTee@imakun122 This is non his first time of doing that,so they need teach his some lessons
Do you religion without abuse or badmouthing the other one
@IFAKANBI012@Mautiin01 Sorry for you nigga,
I can see the pain in you already
Let me tell you, I'm from Esuleke family in osun state
And I can tell you what you said is really wrong brr
@mamatii001 Werey
APC Data girl,
Sha no kill yourself because I'm sure your mama and you don collect rice and 15k
To whom rice was given,brain was taken
@mamatii001@AAdeleke_01 See werey wey dey talk,
I'm swr that nah late bola ige eye glass you go steal
The meaning of mama tee i know shey nah Mama thief,
Sha try dey rest wahala npayan oooo
@mamatii001@AAdeleke_01 Imo tu,imo tu
Eniro ekun si Adeleke Omo Adeleke,igbe ekun kio so nile won
Nitori afefe lonmi sinus min SITA
Igbe ekun, kio so lode won
@obi_vincent1@Okad_Snr@osazenoo Adeleke did wonders, make some things that looks impossible possible in my hometown especially my area,no access road my Dad that doesn't love SUV and pickup, just dey buy HIGHLANDER because of bad road and Adeleke made a road road for us in Ejigbo Ika-ejigbo and healthcarecentre