Yo, Nigeria's Prez a straight-up Dragon, breathin' fire at this age?
Still roarin' stronger than a lion in a rage!
Baba, you immortal, got that ancient beast mode,
My loyalty locked in, 100 explode! π―π₯π
Likeeeeee, jaw dropped, can't believe the flex, I'm shook to the core! π±π±π±
You Carter Efe dey claim Delta boys oko. Delta boys we dey get respect oooh. You con dey talk to people wey senior your papa like say you wan die now, goat. Because of one small fame you no get respect oko. Them go beat you better better oooh. Use your head oooh, stupid witch craze.
@DanielRegha Here is the answer for anybody not against Tinubu. Even if we are sincere to ourselves, we will not forsake our family's well-being for something we are not sure about. Nobody will. So here is the answer, Nigerians.
@instablog9ja Then we go bring the house receipt and the person's name when dey now go stay. See stupid talk, he canβt chase me away for real. See strength when you dey talk rubbish.
@instablog9ja At your age, see wetin you dey talk about yourself. You too old and stupid. Sex life suppose to be private, but you dey there dey talk rubbish. You don dey turn mumu small small. Na you never know nonsense.
@instablog9ja Nigeria dey go through a lot. See wetin you find attractive to talk about. So if you never nack since July, wetin concern people? You wan start hooks, madam. Talk shuo, children dey bush, nobody knows how them dey. You dey talk about your stupid nack rubbish.
@instablog9ja For me, thatβs not cheating ooh. You just follow another man, simple. You no cheat back, madam. You move on with another man who you dey cheat on back dey play.
No be this kind of messages bloggers suppose dey post. Na Adamu fuck Musa wife, now them go post. Peller finger Jarvis, them go rush post. Carter slap Kolu, them go post. Very useless bloggers, Nigeria dey fall. Una dey watch am, make una continue. He go touch everybody, even if he no touch you, he go touch your kids. Nonsense people.