Tinubu must go πππ
Even nurse self Dey play sporty what if she loss money one day she go just vex give patient madman injection ππππ
@ashburgkatto And you dey corner dey video the nonsense wey the woman dey do? When the pikin die now, una go say the woman wicked, not knowing say you wey dey video the woman nonsense, even wicked pass the womanπ‘