Another Monday. Bismillah ๐คฒ๐ฝ
ููู ูู ููุชูููููููู ุนูููู ุงูููููู ูููููู ุญูุณูุจููู
Whoever relies upon Allah, He is sufficient for him.
May Allah make everything easy for us this week. ุขู ูู ๐ค
Na me post am, na me still like am ๐ญ๐
Shey na only me dey X? ๐ญ
Una dey observe me quietly abi wetin? ๐
Abeg show me small support na, make I no come dey like my own post every time ๐ญ๐โค๏ธ