How can a man (allegedly) k!lls woman, Stays with Her C0rpse for days in Enugu, this girls why can't you just know who you're visiting too what's all this nonsense😭
Some of una dem go send una school you go leave dey find who no dey find you poverty ehh💔
How can a man allegedly k!ll a woman and stay with her c0rpse for days in Enugu? 😭💔 Girls, please, can we start being more careful about who we visit and who we allow into our lives? What is all this nonsense? 😭
Some of una go send una to school, you go leave your books dey pursue person wey no even dey pursue you. Poverty, abeg! 💔