@MTNNG I greet una... Wetin dey sup with MTN app this morning.. Secondly I no like the way una dey increase money for data wey we dey manage.. For Momo app
@Damilare100121 So na this rubbish wey pikin fit dey do and @officialBovi open mouth talk say no need to beat pikin... Dat day eh my pikin go wish e end for tissue, toilet or bedspread
@SportyBetNG@SportyBet@SportyBetNG
I just noticed my winnings was reduced only to check and find out you guys void Real Madrid (spain) and River United (Nigeria)