Your wishes yesterday were so special to me. Thank you all so much. May we live long enough to celebrate many more years together on Earth. Cheers! π»β€οΈ
This dog has no helper, no vaccine πno feeding, and even sleeps outside. Heβs just pushing through life by himself, depending on nobody to survive. Na so some of us be. π₯²π―
I no dey miss anybody π. Once we cut ties, I genuinely stop caring. No hate, no shade, no checking up on youβ¦ you just no longer exist for me. π
Bro to bro: If you don taste the kind respect wey money dey bring, you go hate to remain broke. Society fit really wicked to man wey get nothing. Build yourself and work hard until poverty no longer be an option. π―πͺπ½
My guy dey advise me. I beg am for 50k him press am for me.
Na once I find book, paper and chair sit down, make him continue him advice. ππ na those kind people advice I Dey like π€£π€£π€£
Apple no be the first company wey invent foldable phone, but that one no mean say dem no fit make their own. No let the fact say person don do am before you stop you from doing your own.
Whatever you dey go through this period, make sure say you no sell your phone π±. You know why? Because you go later need am. π― The problem wey you dey face now na just small one; bigger one dey come. So still keep your phone for the bigger problem! π
Uber dey plan to stop using drivers. You go just order, make payment with your card, and the car go come pick you from where you dey take you go your destinationβno driver. E don already start working for some countries. Na one of the reasons dem leave Nigeria π³π¬, because una go steal the car. π
Una dey no understand how important e be to get friends wey no dey gatekeep. Friends wey go tell you wetin work for dem, send opportunities your way, introduce you to the right people, share useful resources, and genuinely want make you succeed. But this kind friends, una go later call dem mumu. π
These ladies wey dey find husband on live dating platforms, wetin una really dey look for? Nigeria get millions of unmarried men living there. If you truly need a husband, why not choose one from your village? Just tell us the truth say na man wey dey live abroad una dey find. π€£π€£ OLE NI GBOGBO YIN! π
Nigerians are only kind in public spaces and on social media. You know why? Because they know that whenever they give someone money and post it online, they can gain even more from the money they spent. If they ever tell you the devilβs history properly, Iβm sure they will discover that he is from Nigeria. π³π¬
Hail, Holy Queen, Mother of Mercy,our life, our sweetness, and our hope. To thee do we cry, poor banished children of Eve. To thee do we send up our sighs,mourning and weeping in this valley of tears.Turn then, most gracious Advocate,thine eyes of mercy toward us;
and after this our exile,
show unto us the blessed fruit of thy womb, Jesus.O clement, O loving, O sweet Virgin Mary.Pray for us, O Holy Mother of God,that we may be made worthy of the promises of Christ.amen Happy Birthday to our Blessed Mother, the Virgin Mary. πβ€οΈπΉ