Nasty C talk say Wizkid collaboration with Drake open doors, like doorsssss for Afrobeat. and you dey cry say na lie. eehn
Anything wey don involve Wizkid una no dey ever gree for this country shuur.
Let’s give him his credit for once
I heard a therapist say, “Your feelings are always valid, your behavior is not.” She explained by saying feel what you feel BUT you need to be accountable for what you do as a result of those feelings.