@theonlyRushboy@zander01_King Boss abeg 🙏 , once i use ovpnspider setup the textnow , i fit you use another vpn dey run am dey go? Because this ovpn sef get as e be, e dey disconnect by itself and canada sever no even dey currently but i don set am up
@zander01_King Boss abeg 🙏 , once i use ovpnspider setup the textnow , i fit you use another vpn dey run am dey go? Because this ovpn sef get as e be, e dey disconnect by itself and canada sever no even dey currently but i don set am up