Meta keeps dropping new #whatsapp updates, I always find something new weekly..
They’ll update everything else but forget to update EDIT MODE on an already posted STATUS!!
Like 🤬
One GOAT say e one go, dem dey beg am to stay…
Another GOAT say e one stay, dem been dey beg am to go, now dem don chase am comot..
This life nor really balance 😵💫
# ANNOUNCEMENT 3
ON A PLATTER OF BARS 3.
Friday 16th October, 2026.
Venue: TRIB3 LAGOS
More battles and performances will be announced.
History will be served.
#onaplatterofbars
@drealwarripikin I had to search you out to drop this tweet… na your commentary for @SuperSportTV make me Dey enjoy this World Cup.. 100 kpokos for you 🥂