@UrglyGramm How festival you don go for your town . Compared to Davido wey get very busy schedule, lie say you no Dey see am as e Dey fly that their family jet up and down wey Dey pain una π
@AhmadSani6 3 nice 2.8 , one night 1.2 . πππ
FIFA was looking for an artist in Africa , they called Davido
Play station , Davido π
Imagine person wey go 3 shows make 2m and person wey go tour , how much e go make , Abi who go tour between the two ?
@Ebeneze05528829@OmoyayaP E Dey mention oyedepo πππ . You jus Dey burst my head the more
I like as you no deny the fact say you and your papa poor
Bye byeππ
@DanielRegha Danie I know youβre not poor, but let the poor breath please , once you see someone making it , na there your question start, you ask Davido about is impact , whatβs your impact Daniel
How many people have you helped π
@tobiloba88296@chisomholic Why are you saying βhis uncleβ why not Gov Adeleke , itβs all because you donβt like David0 , so you want ApC to win the state election ? I thought we were not supporting apc in 2026
@Ebeneze05528829@OmoyayaP Wetin fit make your papa give you biblical , na one of those religious slaves π I talk am , na poor man do pass , na poor man followers matter too ππππ. With your followers how much Dey account?
@Ebeneze05528829@OmoyayaP ππ I guide pass your papa. My papa still come guide pass your family . Nothing for you πππ. You name sef na poor man name . Show me one rich man wey be Ebenezer πππππ