@RealChiefPriest Ogaโm this one no follow bikonu, unless wizkid don do or say something bad to 30BG of recent wey no make sense wey media no know about, but if not boss this post u no suppose do am at all boss
@RealChiefPriest Chief priest to be honest I be real die hard 30BG fan but this one wey u post e no make sense, unless say may be of recent e get wetin wizkid do or talk about 30BG wey the media no know about but if not my boss this post no make sense pls
@Sexymam39682551@SAMKLEF I swear to God if u go burna boy papa family I mean from his fathers side I swear burna boy no help dem ooo, go port harcourt dem go gist u, no worry soon dem him papa people go start to dey drag am
@Anonymo62586801@SAMKLEF Person wey dey for anambra with him billionaires mates, una wey no get hope of how una one take survive this January dey abuse am๐คฃ
@wizkidgirl_ Madam rest Abeg restโฆ.. stop monitoring Davidoโs life, even his gate will feed u so stop this, go and make ur self useful pls, him jet or no be him jet so far say e sha see money fly jet abeg rest pls rest in Jesus name ๐คฆโโ๏ธ Wetin happen sef ๐คฆโโ๏ธ
@HinmikaluB74326@wizkidgirl_ Most people donโt know all this things, but normally burna na world wide artist like this I wont lie but that big bag wey una think say him dey get na lie oooo dem dey share an and na them get the biggest share, na wetin him sign for book naโฆ and he has gotten what he wants