Try dey show love @heisrema
Not sure I’ve seen any video of you really living
Put people on, as u don dey there (Up)
Except nah me nor dey see am online
Mingle with people
Nor let label kee you o
Abeg i don sub like na 5 times already this month 5k each i don tire. Mtn just dey show us numbers as gigs but in actual sense the way it burns has clearly been tempered with my God, una never tire😂🤧
#mtnnigeria#mtn