@EnglishIearning Dis one too Long
2 lines is okay
Letter heading follow by my name date of join and date leaving
Yours sincerely
I no need to hype anybody
Na who Dey happy when he Dey work go like appreciate people inside resignation letter
@BlaqShild50 I knw of factory wey no Dey increase salary if u like spend 20-30yrs in service, some na after 5 yrs but money no go pas 20k, some na anyhow Dey like based on settlement with Oga dem some na yearly but d money snail walk fast pass m
Kashamadupe
@BlaqShild50 Over hard Dey worry am
You see factory bro Ehn my bro nd sister na jst last hope for people wey no fit learn work, wey no see work after school, wey learn work but u no see work collect, no support from families
@OtunbaZini@Feeztm For where u see dat one
Imagine say u go work since morning make bae call u towards evening say bae let’s eat out tonight next day let’s eat meat pie and juice tonight next day I’m stressed bae let’s order from jendol they no go teach u b4 u learn
@Feeztm I will rather go to a more bushy area to pick a wife than staying in the so called Lagos state where their eye are extraordinary open to materials things imagine he carry dis kind ride go run one Lekki bae for morning anything 4pm billing don pilled up hin phone Notin more