e get stage wey you go reach for adulthood en, you go dey calculate which problem need urgent attention first, cos you no fit solve all at once ๐ญ๐
If you grew up in any of these 4 areas. You are the ones we can call Ibadan Nepo Babies.
1. Alalubosa
2. Iyaganku
3. Old bodija
4. Oluyole estate (not extension Abeg)
Anything apart from these 4 places, you are a trenches or civil baby ๐ ๐ ๐