@ghostedit247@onlybetsensei Why u show the last game why una daft like this seff??
2-0 within 20 mins una no fit just calm down small till boom?๐ญ๐
@onlybetsensei Game neva enter u don start to dey post๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ
To chill dey really hard una I for just cashout as u post am seff๐คฆโโ๏ธ๐คฆโโ๏ธ๐ @onlybetsensei
Osun APC thugs have invaded GOF junction, Osogbo to disrupt ward 4 and 5 results. They have seen defeat and they are now trying to destroy ballot papers and boxes. Osogbo people will resist them.
Carterefe don dey insult kante way come help am stream say him no sabi work and him no serious to replace Kolu na why shank leave am for Nigeria go US๐ญ๐ญ๐