@gattiboyloves@dammiedammie35 Chai
This man is old oo
Where in the holy book is it written that a human life can be replaced with that of an animal.
See nah
Person wey supposed just dey rest, dey watch em grandchildren play, have his peace few egomaniacs just dey push am because of their selfish interest.
@DAMIADENUGA Poor man pikin don suffer for this shit hole of a country
Once they see poor man pikin with anything smoke, na Igbo be that
Na illicit substance, na contraband, na hard drug NDLEA and police dick go rise instantly.