@official_Gegeh i don graduate myself 4rm ur university incase u no see me 4 campus again. Moreover, i no be prophet. Buh diz ur woman don born like three children b4 u marry her, and u dey advice men make we no marry single mother π€£π€£π€£
The club wey e no go relegation dey jubilate like say na dem carry the league, and una say make my @Arsenal wey carry the league π no use celebration kpai una ππ
Na my landlord send me d money wey i use comot 4 house 2day.........
If u like no nice 2 ur landlord or ur landlady πΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈ