@Nmawundiro Nobody wey no dey fear those people. Bro dey try his best, no be small. You think say e easy to stand up and represent millions of people? While most of us dey for house, him and some others dey outside dey protest and put themselves on the line for a better country
@Theenrichedvibe Foolish girl ๐๐ we have 86400 seconds in a day, that's 864k in a day and she should be making x2 of the 3m she picked in a week, go school una no gree go, una just wan make fast money live fast life๐๐
@seanpepisky@LawalOluwatumi1@successfulaare I can only speak for myself, but there's definitely no one. ๐คง I just pray to God, hope for the best, and prepare for the worst
@Cyberjoe19 The funniest part be say I knew this was going to happen, I saw too many people staking in spain over 3.5, especially Spain over 2.5 and I went ahead and removed Spain game from my ticket ๐๐ I hate that over 2.5 and 3.5 like mad my ticket sill dey survive sha ๐๐