@yabaleftonline@fidelitybankplc your ussd has been out of service since last Thursday Abi Friday o, continue o!!! I go just come bank pack all my money wey dy there now. Una eye go open
@bod_republic Ah boss @bod_republic abeg support the next Osimhen abeg..LoL Omo I no know say hope dy to get this boot wey I don screenshot this year again o LoL
Size 44
Account : 8077206863
Opay
Ifeanyi
For good eyes, eat carrot 🥕
For good skin, eat lemon 🍋
For good gut, eat cabbage 🥬
For good prostate, eat tomato 🍅
For good kidney, drink water 🥛
For good heart, eat avocado 🥑
For cough, eat pinneaple 🍍
For stress, eat banana🍌
For hydration, eat cucumber 🥒
For strong bones & immunity, eat eggs🥚
For diarrhoea, eat coconut🥥
For good errection, eat watermelon 🍉
For others, repost 🔁