@124Abiola@Hybrid_Ola Them really Dey all about that βAfrican parentβ mentality of a thingβ¦β¦Omo Wetin don Dey pikin gene Ehn
If u like beat craze commot from him body e go still do am
@Danilo08012296@dammiedammie35 You and your papa no fit come out protest you still see pple wey come out Dey fight make country better you still Dey attack then Wetin Una really want???
Even if his showing off atleast his doing something you and your daddy cannot do
Is it not better for you to shut up??
@Dfavoured01@dammiedammie35 They no fit satisfy Una na why we be human beingβ¦.you get phone pick it up and make a fckinf video talking about the fcking country and stop instructing other pple
@jnr__666@Freshspunk@cecild84 Atleast I didnβt like a coward
Cos I canβt be laid down like this only for me to get killedβ¦.you never know what you can do until you act first