Deemumu still Dey talk?😅😅 you n your cohorts wey say una wan bring vdm down since about 3 years now, una nor fit rather na una Dey go down😅 you wey don fail for reality still fail for social media🙄wey ur Guinness world record??🤭😅😅
@Big_khaddyy@yabaleftonline There are times for everything
Nobody is telling him not to dance if that’s what makes him happy. But doing it consistently in a public gathering,even serious gatherings is ridiculous
@smithfx04@nreligionmedia This ur profile pic change it, with this your mentality, those people died for nothing and they will be so ashamed and disappointed in you 😏
@Gossipmill9ja@Gossipmill9ja na gossip go kee you.
Unverified news wey u Dey carry around naim make una don loose credibility.
Who still Dey believe una fake story other than ur dumb ass followers.