@Gidi_Traffic Make I send u go school
And school boys go come chop u
U will then come back one day and tell me it was a mistake you don’t know what came over you that day
Or
Make I send u go school finish make u come tell me say u found someone special in your department
Then breakup 😂
@DailyReachh When una dey date you tell him no and you are still telling him no after marriage
Abeg if na you be him u no go tire to dey hear no no no
Keep saying no till the once outside starts saying yes oooo