@onyekanwelue El Rufai drag am for real life and He still better pass you. Mama Osas dey drag you for street, you dey grag another person online ππYou wey just chop Corn and Akara. Dem no dey carry bicycle go Tokyoππ
@onyekanwelue Poor people dey see 29million as small money and they don't have 500k. After all, can 29million buy a plot of land in lekkiππ The way poor people dey reason eh
@onyekanwelue Even Mark Zuckerberg dey undergo surgery. Just have money. Poor people like us don't have networth and we still don't have network. Na we want make you be like us
@onyekanwelue Poor people go still loose guard their helper. They are only thinking about what they can grab now now. You can go to hell later. Poor people no really send you fr