@Uchechukwu_Jeny See how a bunch of old cargos is wishing evil on a young girl. So your prayer for her is for her life to spoil, so that you can feel good about it. Well, for your your information, she is not a group thinker like y'all. She knows what is right and she is not afraid of the truth
@ChuksEricE Khai, naso Phoebe take spoil my life for 100level for ABK. To make matters worse, na the same hostel we dey stay. Food dey oo, you go chop, but your body go tell you. I later run comot for that hostel oo.
@SulaimanAbbaty If you schooled in abraka back then, if you dey come back from awoko for early morning, if you no run pass the girls hostel, Dem fit Stone you shit
@SulaimanAbbaty No be joke oo, you know say you gat comot early so that you go reach house on time to prepare for morning lectures. As you just dey pass the girls hostel, na so so fru fru you go dey hear. Different sound of nylon wey Carry hot deadly shit wey dey fly for up. You gat to run bro!
Omo, no be joke oo, you know say, you gat comot early so that you go reach house on time to prepare for morning class. As you dey pass the girls hostel, na fru fru you go dey hear. Different sound of nylon wey Carry deadly shit for air. You gat mount your guard oo or else ๐
@SulaimanAbbaty If you schooled in abraka back then, if you dey come back from awoko for early morning, if you no run pass the girls hostel, Dem fit Stone you shit
@SayLessFX All the trade wey sayless dey drop for telegram just dey hit SL back to back. Since this October. Omo gold is not for the weak. Account don blow finish ๐