Tag 1 Person You Wanna See WIN So Bad, Let Them Know You Are Rooting For Them, And One Day E Go Be ❤️🙏!!!
-
🎵: OlaDips - KEEP SHOWING UP
🎥: @saintshotz2024
Sad to see a dedicated player like Victor Osimhen coming off injured. I hope it’s nothing serious. I also hope we can beat Rwanda and qualify for the World Cup, because the super eagles ain’t playing like they want to win.
@mrbayoa1 No wahala na..the only trophy 🏆 arsenal the win always…is wining a team..Lol Eventually arsenal fit win all the first 5 Matches but finished trophyless 😂😂😂😂
@Ekitipikin Which kind talk come be this one na……Shey na MESSI and RONALDO you want come dey compare with This Lazy Palmer….Haba na Bros….You na Big Bross Na…..you too Big to the reason like this Na
If Una Like Make Una Gang Up Against Me From Now Till Tomorrow ! Una Be Human Being Like Me, Person Wey Create Me And Una Done Plan My Life Out For Me Already! Una Just Dey Waste All Those Bad Energy For Nothing... Yall Done Fail Multiple Times Trying To Bring Me Down, Give Up