@BENSON8v@sUccessful1o2@jahboyback4 For 9ja platinum certification😂
Go check money constant was certified gold in France, he know what Davido like eye service clout ting
@ultimate_kombo@deemonk4 Funny how you go Dey act like you’re intelligent, na saw dust full yeye head, u search for the best in 9ja and u still said where did u call urself the best. No be Una fault na dumb people wey dey follow u, cuz to me you know nothing about ball not even about ur league and club
@Peller089@wizkidayo U fit meet wiz like shanks, tunde perry and others do meet ham, but not live shii ting with him, he's old enough to be ya dad he's not ur regular influencer… okay!
@big__nero@mejiniseh@dfwauracle No be Una Oga solo streams hang for 900M? Wait Una osakpolo fan Dey m@d o, Una solo wey u Dey shot on top sef no reach Wizkid joro (solo) if dem born Una Oga well carry him solo and ft (10) wey get 100M stream come