@Pascaldey4you@TheDamiForeign Who need study between you and peller?, Una just funny for this app sha, Do you really remember that it's only child remain for peller to archived everything that human being Needs to archive in life ,Una go sit down just dey hate mumu hate and bro is winning every fucking day ,
@EzehVic4020 Very useless and uuseful fans base The truth is that peller is far away bigger than cater, Nah only age cater use pass peller in this life wey me and you dey