@kafo_rayan58016@JustKobby98@FabrizioRomano That's why there's a saying that many were called but few were chosen. Make he win ham too nah , abi those people wey win ham get two heads ba ?
@KaiseKelvin@FabrizioRomano I dey follow una goat talk , you get mind follow me yarn rubbish , oya nah . I only wonder who is struggling btw you and I ๐๐
@slay_jimmy So we're you expecting them to continue throwing things and shouting at the same time when he told them to stop . Omoh una don commot for footballing nah craze remain ๐๐
@KingofABM For ball wey dey go inside net abi ๐
He was literally supposed to jump so as to let the ball go in , but selfishly he does what he does best ๐๐
@3ey3dcr0w@MouradDiop92@FabrizioRomano No that guy at the corner made him onside , but I don't know why they are rejoicing over a ball that was going in already ๐