I remember when dem call my mama to advise me, them mock me say I comot lekki go dey squat inside One room for my papa house, I remember when daddy go tell me say make I nó listen to anybody say make I focus.. I remember everything
Many people are taking it upon themselves that they are the ones who told me to leave Lagos for benin to start dad’s music…Na lie na ambassador himself call me.I remember when my big bros them laugh me say I dey do things go backward say I leave lekki come dey squat One room
For the work when dey pay me my master na my papa .. like my biological papa.. Na him call me from Lagos to benin to start the family business but these days a lot of people want to take credit for what God and my dad did.. na me go write my story by myself.. I own my narrative
Contentment wan wound me.. Nothing when another man go buy now when dem fit use pepper me.. Everything I desire I always get it in time.. All I need is prayer and determination na why nobody fit whine me
Them say I never born i dey complain about economy.. Person when get like 50 people under payroll both old and young on daily basis that one nó be people papa? I don leave the shoe for several people to wear them dey gbaga 🤣🤣🤣
How una take dey toast girl for this economy? Who Dey give una mind? So fear still dey let una on AC for car?
Una dey try well well.. Heat don dry all the lines from my head… If you look me well my head dey bring smoke! Nó be inspiration na overheat
In Nigeria
Hi = 10000
How have you been = 50000
Hope you’ve eaten = 100000
How’s your health. = 200000
I wanna go out on a date = 500000
In Whatever you do, don’t check on anybody in naija right now.. everybody is fine ! Don’t ask
Most of you think your friends have forgotten you because they are successful but in actuality they are avoiding you because you turn every conversation into billing.. Na why them no Dey pick your call 🤷🏿♂️
Personally I feel anyone who uses ur profile on play station , Netflix , prime and so on without your consent should be thrown in jail..
I mean! you saw other profiles there; It is the one with my name boldly written on it you chose! Infact arrest that man or woman for invasion of privacy 👨⚖️