Till i do DNA test na oga john my children go dey call me, make we no go dey too close abeg!๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Cos ehn, some women bad๐๐คฆ๐ปโโ๏ธ
So WhatsApp now has a new feature.
Instead of sending voice note, you can now send video note instead๐คฃ๐คฃ
Make the person dey see ur face as u dey record the vn๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Just tap the voice record button and it would switch to video record.
Welcome ๐๐ป
Thirdly,
I begged pencil to give my WhatsApp people here free vip tickets and i begged yall to post, only few did and they won it!
Now una wey no post una dey ask me for ticket? Na ment? As wetin na?
Abeg i no wan vex, i go block ur papa!
Secondly,
I sent out some vip tickets to some people that works with us and i can hear some reports that some of you are complaining, if you want to sit at the table, pay 1m or 2m and sit there!
Even my blood sister na vip she go sit down!
You get 2 heads??
PUBLIC ANNOUNCEMENT;
Please do not ask me for free tickets, it is not my show, and you need to ask how much eko hotel charges for event, if after hearing the amount you are still looking for a free ticket you are very wicked and evil!