The main reason why Naija support Olodo’s is because Nigerians feel that the Olodo will not go far in life so they’ll rather support dem…typical naija man don’t want you to be bigger than him.. once you’re good on your craft they instantly feel threatened by your potential.. 🍀
Omo… make una know Wetin una dey do oo… if e set una go enter private jet move or una go dey inside una mansions… na innocent boys for street now go come carry am for head… omo make una know Wetin una dey do oo !!! 🤌🏾 🍀
Sometimes you just gat to move on and keep your mouth shut ! … everybody got story to tell , but this days if you tell am dem go use your own story hunt you! .. that’s the reason why I express mine thru my music..!🍀