@LoloEtny Erand boy the drive Prado 2026 way some of us way no be erand boy never even drive camery nah ogun go take that Israel ex life anywere she dey π
@girllikegoann Who be this mugu again who the f is zinoleesky if we are talking of money I no blame una sha nah Davido cause all this see finish for himself
@DurkioWiz_ As a 30bg the guy us saying nothing but the facts Davido needs to learn in a hard way before he knows the different between humility and self respect
@Nurapost Oga is better let him be nonchalant abeg we the fans are tired of defending him from January to December all bcuz of his accessibility nature
@stayROFF@Davido come here come and learn this one is not from a place of hate but facts as you done made up your mind say you no go get sense we your fans are tired of defending you. All this wouldn't have happened if you respect yourself and stayed away from that dirty boy in fist plac
@ManLikeIcey If at @davido give this guy that verse nah en be say e no really rate us the fans lets be honest cuz we know what we go through everyday defending him from people like that bastard π€
@RickyLimss As e don be say say we no fit just unlove this guy again my only prayer be say make God just give us one opportunity to catch this guy @davido inside one lonely room mend craze cumot from en body as e no won get sense or respect himself like this guy no the read the roomπ€§π€¦ββοΈ