Home
Language
English
TΓΌrkΓ§e
Bahasa Indonesia
About
Privacy Policy
Terms of Service
Pricing
Sign In
Download All
Share
Jesse
@Jessearen
Focused on growth, success, and financial freedom. Building my future with vision, discipline, and ambition. πβ¨
Joined October 2026
93
Following
70
Followers
768
Posts
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
Up till now my bae never still ask me to send am my December listπ€¦πΌππ
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
Na only for lagos life i be sweet boy ooh, no carry real life billing come near me make God no punish you for me I fit arrest you
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
Which meme I never use take tell una say hand dey meeet me??π
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
Make person look a whole me like this Dey bill me 5k. Wetin do 2M?
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
Our father, who art in heaven. No be small thing Dey happen for earthπ€¦πΌπ
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
Everyday for the thief one day for owner like this the owner don travelππ
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
The distance between me and success is time.not long time though.
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
E get some kind exam malpractice you go see for exam hall you go first leave your script dey admire greatness
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
Sha date who love you Make you no end up like me!
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
dem go start with "heyyyyy" before you know your life don spoil.
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
Na person wey go tell me say "if you need anything, let me know" I dey find like this.
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
If you're collecting salary this week, I miss you so much my love.
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
If you can't wear it to work, to immigration, or for an interview. Please don't wear it to church.
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
Trying to lovebomb me without money is just raw foolingπππ
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
if the person that advised fanta to change their cover to blue gives you advise, your life fit spoil.
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
People assuming you have money because you don't beg. My dear all of us na begger, na where we dey carry plates go dey different.
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
E get how person go treat you, na you go just start dey advice yourselfπΉ
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
"Man shall not live by bread alone" omo na why I dey always add beans bro.
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
"You look so unapproachable" Yet here you are, approaching.
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
Remember those days we used to tell our mom i'm hungry and she will say come and eat meππ
Jesse
@Jessearen
about 3 hours ago
Why my belle no wan flat
Last Seen Users on Sotwe
Vinonit
Seen from
India
.Ψ§ΩΨ¬ΩΨ³ Ψ§ΩΨΉΩΩΩ
Seen from
Algeria
Devil π
Seen from
Canada
nastygooner
Seen from
United States
L
1
Seen from
Vietnam
LΔ°BΔ°DOM TAVAN
Seen from
Turkey
Cuckold ve KarΔ±ΕΔ±k Videolar
Seen from
Turkey
β€οΈX-cam2.comβ€οΈ
Seen from
Turkey
Politics & Poll Tracker π‘
Seen from
Australia
Trends for you
1
BioWare
Under 10K tweets
2
Carrick
Under 10K tweets
3
#DreaminaOnly29Cents
Under 10K tweets
4
Nico Paz
Under 10K tweets
5
Saka
Under 10K tweets
6
Glee
Under 10K tweets
7
Jade Empire
Under 10K tweets
8
Porzingis
Under 10K tweets
9
Saleh
Under 10K tweets
10
POTS
Under 10K tweets
Most Popular Users
1
Elon Musk
@elonmusk
241.5M followers
2
Barack Obama
@barackobama
118.8M followers
3
Cristiano Ronaldo
@cristiano
114.5M followers
4
Donald J. Trump
@realdonaldtrump
111.8M followers
5
Narendra Modi
@narendramodi
107.1M followers
6
Rihanna
@rihanna
98.7M followers
7
NASA
@nasa
92.3M followers
8
Justin Bieber
@justinbieber
91.8M followers
9
KATY PERRY
@katyperry
90M followers
10
Taylor Swift
@taylorswift13
84M followers
11
Lady Gaga
@ladygaga
75.5M followers
12
Virat Kohli
@imvkohli
73.5M followers
13
Kim Kardashian
@kimkardashian
70.9M followers
14
YouTube
@youtube
68.8M followers
15
Neymar Jr
@neymarjr
66.5M followers
16
Bill Gates
@billgates
65.3M followers
17
Selena Gomez
@selenagomez
63.1M followers
18
The Ellen Show
@theellenshow
62.2M followers
19
CNN
@cnn
61.7M followers
20
X
@x
60.7M followers
Olivia
Online
β¨
β
π«