@yabaleftonline See how you be, all the matter wey you don talk about which one justice take place, Abi you forget so quick Mohbad matter wey you start wetin you end em with. You wey insult burna boy still go make friends with am wetin you be ??? Abeg leave davido and zlatan alone
@yabaleftonline Vdm that voicenote is harmful, everybody at that point want zino to out of marlians. My question to you @veryDarkMan are you perfect ? No be you wey don call marlians out for bullying of mohbad you forget , now because thereโs little benefit you don get for naira Marley now