@itz_taser Davido would never reply vdm because vdm is like a robot that was built by davido but the robot is now malfunctioning trying to destroy davido but davido has an alternative to defuse the robot which is vdm and unleashed carter efe as vdms match, you understand?
@Jacob_Awhen Make Una know wetin Una dey write ooh,erigga no big pass vdm abi wande coal no big pass vdm,if davido reply you, you done blow,davido no want blow vdm again.
@Too_sturbornn@thatverydarkman The same vdm wey been dey beg phyna for doggy before him go put body for her sister's situations, God done expose the idiots take notes.