@EzekielOluwada6@BlessingCh73232@Dfavoured01 Oga broken relationship are as a result of future signs of problem 1 didn't heed to as a bad signal..good normal habits you didn't train urself 2 do when u stay alone, na wen u dey man house u wan dey do ham..everytime he reminds u to do this dat, it wyd feels like he's nagging
@TheOnlyKemi@spino_og ๐๐ Which 1 b make e Jeff comot with him AI generated reply ... But as we dey tok ham raw 4 d south...u o cry beta cry 4 relationship... Beta go eat starch n owo soup make u 4get relationship 4 who Dem wan chop beta breakfast ..coz if u nor chop am now, a divorce una go use end
@iamcomputer__@Plancks Bro ..nor b u tok say wife to be... Na u wan make e look like say na him wife...the money nor b for marriage plan or so ..so not his wife yet
@iamcomputer__ @smartkillz @Mussprince_seal U still dey ask... A non-mugu man that does not fall prey to the preyer is a masculine man na ..... I do hope u won't follow that train as una 2 b brother so oh
@FmardS@AshE_Nuel Haba u 4 nor tok na! Coz u just showcased how una suwogo don upgrade reach na... And if ur brain Neva dey leak, u know it someone they care about they reproach.. ahbi human being nor suppose get empathy wen him fellow human แบนkpa don turn sth else ..
@tobyasky@IyelolaIge Very rare twas planned .. no passenger would pay an inch again the only thing is those few that have change to collect..The period of time the driver would use to be faking taken by surprise is enough for him to get to bus stop and start reloading new passengers
@OLAWALE_T20@frances_ryta@Hybrid_Ola Dis ur dordoryor no get cure at all...so if this is true, you value people life should be wasted to defending a brand that maybe does not give an ounce about you or maybe na una family business... No difference between u supporting this n those Boko terrorist wasting ppl life
@Gp_guspil @treatpworld I yus weak for agbo 1cup 1500..ahbi maybe she mean #150 coz Ibadan is the capital where u probably would see many agbo seller and we know when there's excessive supply of a commodity, price easily drops not the other way round
@temple124us @DazylingQueeen @Stanley45438379 As u redesign this ur phrase ehn ..nor b here oh ...I nor know weda na direct or indirect shade but u hit it quite well
@seedsmagna@AdageorgeA Hmmnnn ๐ค ๐ ..you also have a point here oh...if we truly confirm a screenshot of the transaction that would be okay than helping those stupid money loan app spread the face of someone they forced to borrow money from them
@TheTrendMaker_@DanielRegha ๐๐ แปmแป ah yus weak oh.. u sure say this idiot wey u call ham nor too dey underrated coz idiot brain nor fit porous with this kind Daniel thinking
@agba_nchala@Ruky_Baby27 Till then, but do keep me updated when u fo aye it again majorly if the hair starts to misbehave so I can get a hang of how that English works on hair that don't want to be well behaved ...
@agba_nchala@Ruky_Baby27 ๐Oh ho ..but u neva post ur own na ur fingernail and pedicure treatment dey ur update.. u fit post ur dreadlock so I o fit differentiate thru image between well behaved afro and unwell behaved dreadlock..