My babe call me one day say she need 100k for school stuffs. As the loving guy wey I be, I no waste time I send am the 100k immediately.
Just five minutes later, my mind tell me say “this girl really need the money o,” so I add another 100k total 200k. I even smile say I don do small over support.
Na so the girl thank me for the first 100k sharp sharp… but the second one? Silence. No single “thank you,” no emoji, nothing. I just chill, i no ask her.
One full week later, she come around dey sing my praise: “Babe thank you so much for the 100k, you’re the best!”
I shock small, then I ask am calmly:
“Wait… na only 100k you see?”
The babe begin stutter like person wey dem catch for lie.this babe deny am instantly
“Na only 100k I see oo! I swear!”
I explain say I even add extra because I feel say she really needed the help, but she just keep quiet about it. Na so I tell her make she show me her transaction history.
Bros, the gaslighting wey follow ehn…! She twist the whole story, turn am against me, she vex, comot. No explanation, no remorse for something wey I use clear mind do
This babe think say na mistake I bin do send that extra 100k oo Na why she no gree talk
Some women no really deserve some men abeg.
@ikwofirstsrr 7084831552
Opay
Emmanuel sunday
Pls credit me today,, I've been your old time follower And you never credited me for once despite my engagement 💔
🎁 Sunday Giveaway Alert! 🎁
₦2,000 might be small to some, but it can mean a lot to someone right now.
What would you use ₦2,000 for today?
🔄 Retweet this post
💬 Tell us what you’ll use it for
🏦 Drop your account details below
I’ll be picking a few honest responses. ❤️
Let’s spread some Sunday kindness. 🙏 #SundayGiveaway
𝗙𝗮𝘀𝘁𝗲𝘀𝘁 𝗴𝗶𝘃𝗲𝗮𝘄𝗮𝘆 𝗥𝗼𝘂𝗻𝗱 5 🎁 ( 2 𝗺𝗶𝗻𝘀 )
➫ Tag three new friends
➫ Retweet this post
➫ Drop your account in the comment section fast, to be credited now!
If you are not following me, Nothing for you.