@Nathanielcori@Shegs3456 U no fit exchange words with me!! Cause for one, I know I didn't tag you to my comment. And since no be you be the guy wey talk am. Nothing concern you with anything wey i post. Others view and passed. You should have done the same ๐ถ๐พโโ๏ธ
@Shegs3456 I don dey there dey wait make dey mark am too since ๐๐
I even enter sofascore go confirm if those games enter and e enter. Sporty dey move anyhow recently oo ๐
@Shegs3456 I think say na only me oo boss ๐ฅฒ
Before this Balabei guy win now. Na 10k cashout e dey bring for me. The guy con win, e con remain 3. And dem reduce cash out to #1800
@Kwadunie My post notification is on for your account. Buh I no too dey receive notification anytime you drop these games. Na so I take miss 5/5 wey boom so!! Na wa for X oo.